-->

Alleged lesbians spotted smoking weed at a hotel in Delta State (Photos)


According to Sapele Oghenek Facebook page, some alleged lesbian gang who sell drugs were spotted yesterday smoking and having fun at Peemos Hotel.

“Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for her illicit acts,our studio record some small idiots,wey nor dey bath well,as dem gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and dey discuss Tiana (deir gang issue) and d one with white,wey her name na Rejoice, wey carry dread talk say,she go deal with Tafia on everyday thing,why the blue one wey be Lesbian partner to the one with white,wey her name na Sarah,and wey wear blue begin talk anyhow. As we speak this little girls don dey practice lesbianism and dey smoke and drink hard drugs to kill deir cells. We dey call on deir family members to carry them Sidon and borrow them sense before them go begin catch enemies for deir family head. Na who like Jail,dey find Tafia for street. Life na sense. Na deir pictures wey dem use take dey smoke and seduce deir selves dey attached to this post so.”
Another Photo...


 

1 Comments:

avatar

Alternativ advert
How to make money with alternative advert

www.flobaze.blogspot.in/2017/05/how-to-make-money-with-alternative.html

After dropping your comment, take a chill pill, it may take minutes before it appears after moderation.
Your comment(s) are appreciated.

You want to get notified when i reply your comment? Kindly tick the Notify Me box.

Click to comment